Naija Tori Tori!
Akpos died and went to heaven where he met Angel Micheal ..
Akpos: “So finally I make heaven after all the rubbish wey I do for life… Thank God for God Oooh!”
Angel Micheal: “Oya come enter ya room”
Akpos: “Bros Micheal, abeg wetin dey for downstairs cos di noise na DIE”
Angel Micheal: “Na hell fire be dat
Akpos: “I fit go peep?”
Angel Micheal: “No wahala but we go lock gate by 5pm so if you no quick come back you go just stay hell fire”
…Akpos goes to peep and there he sees all the celebrities that ever lived on earth clubbing and having a lot of fun. Akpos comes back by 4pm and…”
Angel Micheal speaks: “Nice to see you back early my son you are truly a son of God”
Akpos: “For where? I come pack my load before una Lock Heaven…
ogokeh Chibuike
NIGERIAN CUSTOM IMPOUNDED CARS FOR SALES AT CHEAPER AND AFFORDABLE PRICE, INTERESTED BUYERS SHOULD PLEASE CONTACT OUR MARKET ZONAL OFFICAL CUSTOM ADEBAYO ON(08167237819)
E.G. Golf2, 3, 4, 5,
from N200, 000-N400, 000. Toyota Camry big.
daddy=N450,000. Honda accord baby
boy=N400, 000.
ToyotaMatrix=N500, 000 Toyota
Prado=N600,000 Toyota.
hiaceBus=N450,000 Toyota Avalon=N
450,000.
ToyotaCorolla=N430,000 Mazda=N 350.000
HondaAccord end
of discussion =N550,000 Honda Evil Spirit
=N600,000 ToyotaCamry.
2.2(Tiny Light)=N350,000, Toyota
Avensis=N500,00.
0, Rav4=N550, 000, Toyota Seinna=N400,000, to N600,000
Highlander=N550,000.
,Murano=N500,000, Pathfinder=N500,000,
Infinity Jeepfx35=N500,000.
& fx45=550,000 Mercedes Benz
ML350=N500,000. H.P LAPTOPS FOR SALES @ CHEAPER PRICE
AND MANY MORE EXCLUSIVE
OFFERS CONTACT THE AUCTION OFFICE. SALES SHALL TAKE
PLACE AT THE CUSTOM ZONE
All VEHICLES ENGINES ARE IN GOOD CONDITION. (THANKS FOR PATRONIZING WITH US)
GET YOUR REAL FOOTBALL FIXED POOL KEY. HERE BY CLICKING AND LIKING THIS PAGE>>>> https://m.facebook.com/profile.php?id=386941794718262
CONTACT
08138998120
*nice jobs
dis is nonsense but funny
nonsense but funny
Eda
Akpos dey mad ni o dnt mind him.
lol
Hahaha Akpos will not kill me ooh
So funny!
I like this
Kute joke
Hahahahahahaha funny
even if e go heavin baba god go ponish am wit food
d guy prefer grooving for hell pass heaven, complete fool!!!
lol
Ajpors u are nt serious diz isnt a joke at all… Shew complete nonsense i hate diz joke most
funny
very funny
Am funny
LUST OF THE EYE DE WORRY AM
Can’t stop laughing
Funny indeed haha
Indeed vry funny
Cute, nice,u re too much keep moving
he prefer merryment and enjoyment more than any other thing ..sorry for e’m
mumu ….i dnt even knw wot 2 say 4 dat akpos sef
its ok but not too funny
FOOLISH BUT FUNNY
pls don’t joke with heaven
don’t joke with heaven plz
some hw funny
Idiot
Lwkmd,,, hahahaha nawa oo
lol funny
AKPOOO.,….S.LOL
U re 2 funny
God is watching u
U are mad,foolish and crazy
U are mad,foolish and crazy
funy
PLS no dey joke with heaven,GOD dey look at you
Akpos u try do better